CHINEKE BY VICTORY SMART.
I remember when I dey for the street oh oh
I know say we nor too get
but my papa dey try oh
when I met chineke
everything con dey sweet oh oh
I nor be cotono oh oh
devil nor fit trick me anymore
Chorus:
cause I met chineke
I met chineke
I met Chineke
He dey do well for me oh yeah
I met chineke
I met chineke
I met Chineke
He dey do well for me oh yeah
Verse 2:
Back in the days when we dey soak garri e e
I dey chop wetin my father bring come from work oh
sometimes we nor dey chop sleep
but God dey watch us through oh oh
oluwa wa gbe mi soke
na you dey run am for us
when I con dey follow you
everywhere con dey good oh oh
when I con dey follow you oo
everywhere con dey nice oh
Now look at my life
I'm a living testimony eeeee
I nor be cotono oh oh
devil nor fit trick me anymore
Chorus:
cause I met chineke
I met chineke
I met Chineke
He dey do well for me oh yeah
I met chineke
I met chineke
I met Chineke
He dey do well for me oh yeah
Verse 3:
The things you dey do for me
my mouth no fit count am oh oh
the plenty love you showed me
my mouth no fit count am yeah eh
The love wey you show to me
my mouth no fit count am oh oh
Based on who you be, baba God
you be my provider yeah eh
I met chineke
Chineke
Chineke
Do well for me oh yeah
I met chineke
Chineke
Chineke
Do well for me oh yeah
1 Comments
Awesome 👍
Drop your comment: