The bible says let everything that has breath praise the Lord. Let's join hands together as we praise the Lord.
Lead. Eh eh eh I no know wetin I for do than to praise my God./ 2x
I no know oh oh oh
All: Eh eh eh I no know wetin I for do than to praise my God.
Lead: I no know oh oh oh
All:Eh eh eh I no know wetin I for do than to praise my God
Lead: over every situation, over my life, over my home oo I go praise the Lord.
Over every situation, over my call, over the nation Ingo praise the Lord.
All: Eh eh eh I no know wetin I for do than to praise my God.
Eh eh eh I no know how I for do am than to praise my papa. I no sabi say I dey sing all I wan do na to praise my God. E put my enemy to shame e put a smile on my face everyday of my life I go praise my God. Everyconner I go shebi na you I dey see, wetin I fit say ba you do am for me. I no know oh oh oh.
All: Eh eh eh I no know wetin I for do than to praise my God/2x
Lead: E keeps me alive for his glory alone e butter my bread so that I go praise am in the storms of life shebi na you I dey see thank you Jesus I come to praise your name I wan praise your name for everything you do. Thank you Jesus I got to praise your name. Over my children over my ministry thank you Jesus I've come to praise your name.
All: Eh eh eh I no know wetin I for do than to praise my God
Lead: I no know ooo wetin I for give am than praise.
All:I no know ooo wetin I for give am than praise.
0 Comments
Drop your comment: