SONG LYRICS:
verse,same words from my nigga na the same words from my hatter ,,,, Tell me say them be believers but when the time comes them go jappa oo ehh ,tell me say make I no do that oo cus I no get cash oo I no dey form purch
ehh my girl leave me because of the cash oo
and I do craze ,,
chorus :::
na how em be ..when u dey do the things u do them dey they talk am them no wan make I make am ,na wetin I see as I dey do the things I do them dey they talk am them no wan make I make am,,but no dey they paraoo(fear ) cus god dey dey look am ooo
and that day we go make am oo ehhh and that day they celebrate am oo ehhh so no dey they paraoo(fear ) cus god dey dey look am ooo
and that day we go make am oo ehhh and that day they celebrate am oo ehh ehh
verse ::
slow down make u slow down e no easy for no man not even man wey dey form,social media make me craze make me run want to make person to follow person run there race no
let man make u do man oo cus if u do manoo fall down and brake arm oo ehh this life say na only one oo so make u live an aright oo right oo no
let man make u do man oo cus if u do manoo fall down and brake arm oo ehh this life say na only one oo so make u live an aright oo right oo
chorus :::
na how em be ..when u dey do the things u do them dey they talk am them no wan make I make am ,na wetin I see as I dey do the things I do them dey they talk am them no wan make I make am,,but no dey they paraoo(fear ) cus god dey dey look am ooo
and that day we go make am oo ehhh and that day they celebrate am oo ehhh so no dey they paraoo(fear ) cus god dey dey look am ooo
and that day we go make am oo ehhh and that day they celebrate am oo ehh ehh
verse ::
place I for put hand but gods hand no dey there, place I for work to but u know say no be God's plan ,I no fit carry gun cus I fit fall downoo cus what ever u do say e go turn round ooo ,,,
say this life be like raining season fall everywhere at it's own time but not the same time ehh so brother make u cool down oo no dey rush life oo
chorus :::
na how em be ..when u dey do the things u do them dey they talk am them no wan make I make am ,na wetin I see as I dey do the things I do them dey they talk am them no wan make I make am,,but no dey they paraoo(fear ) cus god dey dey look am ooo
and that day we go make am oo ehhh and that day they celebrate am oo ehhh so no dey they paraoo(fear ) cus god dey dey look am ooo
and that day we go make am oo ehhh and that day they celebrate am oo ehh ehh
Ituneplay is a music promotional platform for artist and for people who love music.
The platform provides the latest songs and also allow people to promote their songs in ituneplay.
0 Comments
Drop your comment: