Intro: woo woo woo....Yee yea yeeeh... Na only you wey dey make I feel some fever woo woo.
V1: ice water ice water eh pour me ice water temperature high range eh pour me ice water.....ice water ice water eh eh pour me ice water temperature high range ah eh pour ice water.
Baby do me high things oh, baby do me that thing oh the things love wey u give me to night e be like say na fever oh.....baby do me high things ohh baby gimme that thing oh the love wey u give me tonight e be like say na fever ooh.
Baby girl u fine u set oh, Blvck Fhase I no be small boy, gimme love I no go tok oh, getto love no be fake love but the love wey u gimme issa fever, whine am slow ur my sweetheart, gimme sweet love issa fever oh woo woo ehh gimme good love not a fake love gimme sweet love issa fever oooh...
Churus: Jaye oh Jaye, baby girl u high me like pami gimme sweet love pass honey gimme good love not a fake love...jaye oh Jaye baby girl u high me like pami gimme sweet love pass honey gimme good love not a fake love woo woo.
V1: yeah baby gimme love I no go follow anybody ooh woo woo woo eh yea yeeeh baby gimme that kind ginger I know say u be that kind girl wey dey fight for the love oh...................... baby gimme that kind fever I know say u be that kind girl wey fit make pessin mad oh..................
Mami fake love baby girl I don see fine fine girls don follow me beg if u wan know me baby come to my room.....
Churus: Jaye oh Jaye baby girl u high me like pami gimme sweet love pass honey gimme good love not a fake love...jaye oh Jaye baby girl u high me like pami gimme sweet love pass honey gimme good love not a fake love woo woo....
V3: yeah baby gimme love ah no go follow anybody this kind love wey u gimme issa fever everything u do baby girl ur the best oh woo woo woo darley yeah.. baby gimme love I no go marry anybody just ur the fine girl..chiii
Outro: Arewa blvck boy the fine boy...woo woo woo Blvck Fhace on the mic yaa
Ituneplay is a music promotional platform for artist and for people who love music.
The platform provides the latest songs and also allow people to promote their songs in ituneplay.
0 Comments
Drop your comment: